Everyday hustle in Nigeria be challenging , and many people dey try to earn a living. But the Bad products in Nigeria influx of copyright, also known as duplicates, dey turn this hustle into a nightmare. These products range from gadgets and clothing to make-up. Some Nigerians wey don buy these copyright, dem later find out say dem no dey work pro